
What Odumodublvck Expresses in “They Love Me”
Odumodublvck‘s “They Love Me” is built around a clear emotional axis. At its core, the lyrics explore affection balanced with uncertainty.
Rather than spelling everything out, the song leaves space for interpretation. That ambiguity is part of its strength.
What resonates most is the emotional honesty underneath the phrasing.
Hooks return like recurring thoughts, reinforcing the theme.
The beauty of the track is how open it remains to projection.
Odumodublvck – They Love Me lyrics explore themes of love through layered storytelling and emotion.
Before you go: What do you think the song is really saying?
Odumodublvck Lyrics
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
They love me
They love me
But they’re too shy
To say it
I love him
Ife mi
I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross
She loves me
She loves me
But she’s too shy
Her friends say
Make she no dey play odumo track
When dem dey fuck
I dey my house
Dem find me come house
Dem even come with crowd
Dem dey expect say
Me I go bow
Dem no know me
Me I dey proud
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
Fuck dem
Whip dem
Jail term
Enslave men
I’m a bad man
From Bendel
Send hell
To these men
I diss men
Before dem wake up I’m on dem
Alignment
I threw two gang signs for one man
Streets law
Dem say my tactics na con man
Shootout for corn flakes
Niggas don dey die for less
Since when I turn man
They love me
They love me
But they’re too shy
To say it
I love him
Ife mi
Hot Posts
- No trending posts found.
I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross
Comments 0